"Fi Kan We Kan"
"Fi Kan We Kan" waƙa ce da aka yi akan najeriya da aka fitar akan 18 oktoba 2024 akan tashar tashar rikodin rikodin - "Bnxn & Rema". Nemo keɓaɓɓen bayani game da "Fi Kan We Kan". Nemo waƙar waƙar Fi Kan We Kan, fassarori, da gaskiyar waƙa. Ana tattara kuɗin da aka samu da ƙimar kuɗi ta hanyar tallafi da wasu hanyoyin bisa ga wani yanki na bayanan da aka samu akan intanet. Sau nawa waƙar "Fi Kan We Kan" ta bayyana a cikin haɗe-haɗen ginshiƙi na kiɗa? "Fi Kan We Kan" sanannen bidiyon kiɗa ne wanda ya ɗauki wurare a cikin fitattun ma'auni, kamar Top 100 Najeriya Songs, Top 40 najeriya Songs, da ƙari.
|
Download New Songs
Listen & stream |
|

"Fi Kan We Kan" Gaskiya
"Fi Kan We Kan" ya kai 6.6M jimlar ra'ayoyi da 64.7K abubuwan so akan YouTube.
An ƙaddamar da waƙar akan 18/10/2024 kuma an shafe makonni 29 akan jadawalin.
Asalin sunan bidiyon kiɗan shine "BNXN, REMA - FI KAN WE KAN (OFFICIAL VIDEO)".
"Fi Kan We Kan" an buga a Youtube a 16/10/2024 21:00:19.
"Fi Kan We Kan" Lyric, Mawaƙa, Label ɗin Rikodi
Listen to the single “Fi Kan We Kan". Out Now!
Stream:
#Bnxn #Rema #EMPIRE
Oh as you can see
something wey no Dey for me
I no fit put my mind you see
if no be money
wey go sweet me like vitamin c
Oh as you can see,
something wey no Dey for me
if you don’t say that you’re for me
it’s no guarantee,
I no fit say you be my padi
for my money money mo le ka e mo one corner, for my balance,
you no straight my guy you too kana,
I enter small yawa for your matter,
you Dey owe me you wan Dey come
Fi’kan we’Kan nkan
Fikan we’Kan nkan
(You wan de)
Fikan we’Kan nkan
Fikan we’Kan nkan
(You wan de)
Fikan we’Kan nkan
Fikan we’Kan nkan
(You wan de)
Fikan we’Kan nkan
Fikan we’Kan nkan
(You wan Dey )
Fikan we’Kan nkan
Fikan we’Kan nkan
(Why you wan dey)
Fikan we’Kan nkan
Fikan we’Kan nkan
(You wan dey)
Fikan we’Kan nkan
Fikan we’Kan nkan
Pay me my money make I ball small
Stop all the long talk I no dey forum
Me I wan sungbalaga with my day ones
My day ones
I no fit let my enemy shame me gan
Na why me I no dey rest I always Dey work
Coward if I say I wan lazy gan
I go pick money before I pick my babe call
Because e dey stop nonsense
You dey hate on me how market
If I fo Omo make I bend
Say u get fake dreads but you wan give me
advice about patience, are you making sense ?
Stand fit before I change my color color
I dey talk you dey talk shut up Me wey be werey I no be bolo
Shebi u be mama ebo I'm fed up uuh
(You wan dey)
Fikan we’Kan nkan
(m gbo?)
Fikan we’Kan nkan
(FiKan we uh uh )
Fikan we’Kan nkan
(Gee am one)
Fikan we’Kan nkan
(Pay me my money o)
Why you wan de Fikan we’Kan nkan
Fikan we’Kan nkan
(You wan dey)
Fikan we’Kan nkan
Fikan we’Kan nkan
Official Visualizer by Bnxn & Rema - "Fi Kan We Kan" © 2024
;/ EMPIRE