POPNABLE najeriya najeriya

  • Shafin gida
  • Radio Hits 2024
  • Radio Popnable
  • Yi rijista
  • Shiga
  • Gano
    • Gano
    • Wakoki
    • Mawakan Kiɗa
  • Charts Kiɗa
    • Charts Kiɗa
    • Zafafan Wakoki 100 - Kullum
    • Manyan Wakoki 100 - Kullum
    • Manyan Wakoki 40
  • Shafin gida
  • najeriya
  • Wakoki
  • Fi Kan We Kan
  • Lyrics Da Fassarar

Lyrics Da Fassarar - Fi Kan We Kan

— waka ta Bnxn , Rema

"Fi Kan We Kan" waƙa da fassarori. Gano wanda ya rubuta wannan waƙa. Nemo wanda ya shirya kuma darakta na wannan bidiyon kiɗan. "Fi Kan We Kan" mawaki, waƙoƙi, tsari, dandamali masu yawo, da sauransu. "Fi Kan We Kan" waka ce da aka yi akan turanci. "Fi Kan We Kan" ya rera ta Bnxn , Rema
  • Shafin gida
  • lyrics da fassarar
  • jadawalin kiɗa
  • ƙididdiga
  • abin da ake samu
  • saya wakar
Fi Kan We Kan Bidiyon Kiɗa
Download New Songs

Listen & stream

×

Kalli a Youtube

×
Bidiyo
Fi Kan We Kan
Ƙasa


 Najeriya Najeriya
Kara
01/01/1970
Rahoton
[Ba ya da alaƙa da kiɗa ] [Ƙara Mawaƙin da ke da alaƙa] [Cire Mawaƙin Haɗi] [Ƙara Waƙoƙi] [Ƙara Fassarar Waƙoƙi]

"Fi Kan We Kan" Waƙoƙi

"Fi Kan We Kan" yana da waƙoƙi a cikin harshe turanci.
"Fi Kan We Kan" ma'ana ta fito daga turanci harshe kuma a halin yanzu ba a juyar da ita zuwa fassarar turanci ba.

Listen to the single “Fi Kan We Kan". Out Now!
Stream:


#Bnxn #Rema #EMPIRE


Oh as you can see
something wey no Dey for me
I no fit put my mind you see
if no be money
wey go sweet me like vitamin c


Oh as you can see,
something wey no Dey for me
if you don’t say that you’re for me
it’s no guarantee,
I no fit say you be my padi

for my money money mo le ka e mo one corner, for my balance,

you no straight my guy you too kana,
I enter small yawa for your matter,
you Dey owe me you wan Dey come

Fi’kan we’Kan nkan
Fikan we’Kan nkan

(You wan de)
Fikan we’Kan nkan

Fikan we’Kan nkan
(You wan de)
Fikan we’Kan nkan

Fikan we’Kan nkan
(You wan de)
Fikan we’Kan nkan

Fikan we’Kan nkan
(You wan Dey )

Fikan we’Kan nkan

Fikan we’Kan nkan
(Why you wan dey)

Fikan we’Kan nkan
Fikan we’Kan nkan

(You wan dey)
Fikan we’Kan nkan
Fikan we’Kan nkan


Pay me my money make I ball small
Stop all the long talk I no dey forum
Me I wan sungbalaga with my day ones
My day ones

I no fit let my enemy shame me gan
Na why me I no dey rest I always Dey work
Coward if I say I wan lazy gan
I go pick money before I pick my babe call

Because e dey stop nonsense
You dey hate on me how market
If I fo Omo make I bend
Say u get fake dreads but you wan give me
advice about patience, are you making sense ?

Stand fit before I change my color color
I dey talk you dey talk shut up Me wey be werey I no be bolo
Shebi u be mama ebo I'm fed up uuh

(You wan dey)

Fikan we’Kan nkan
(m gbo?)
Fikan we’Kan nkan
(FiKan we uh uh )
Fikan we’Kan nkan
(Gee am one)
Fikan we’Kan nkan
(Pay me my money o)

Why you wan de Fikan we’Kan nkan
Fikan we’Kan nkan

(You wan dey)

Fikan we’Kan nkan

Fikan we’Kan nkan





Official Visualizer by Bnxn & Rema - "Fi Kan We Kan" © 2024 / EMPIRE

Popnable © 2015-2025

About ToS What's New Contact Us Privacy Copyrights (DMCA)